Skip to content

MusicBunk.Net Latest Songs, Movies, News

MusicBunk.Net Latest Songs, Movies, News

  • Music
  • Comedy Video
  • Movies
  • Viral Now
  • Lyrics
  • Food Recipes
  • Profile
  • SMS Texts
  • Postal Codes
  1. Home
  2. /Music Lyrics
  3. /Duncan Mighty – MieKeRaSo Lyrics

Duncan Mighty – MieKeRaSo Lyrics

Music Lyrics / November 21, 2018 / Wright Jr.

Duncan Mighty – MieKeRaSo Lyrics

[Intro]
MieKeRaSo
Mie Ke Ra So
Girly you want am want am
Baby you do
Spellz

DOWNLOAD NOW

[Verse 1]
That thing unu rakpo eh
Wene Mighty wawa
Girly umu wu gara ra oh
Amina
Girl no send
She no dey like comot
yea yea oh
She no dey like to take anything wey get alcohol
omo oh

[Pre-chorus]
I never knew
your kind of girl will love a bad boy
So I ask her
What do you want from me?
She say anytime I listen to your song
E dey do me make I come close
Anytime I listen to your song
E dey do me make I
And I wanna say

[Chorus]
Ah ya ya ya ya ya ya ya
I love you boy
I cannot tell myself
MieKeRaSo
(MieKeRaSo)
AH ya ya ya ya ya ya
I love you boy
I cannot tell myself
MieKeRaSo

[Bridge]
Girly who be wo garala
Make I give you
You want am want am

[Verse 2]
Bad girl oh
Girl you dey ginga my ruu
Take am jeje
Do me jeje
Because you know
Ekile is too far to hold your hand
Baby mo Jide muo oh
Cause you know
Ekile is too far to talk money oh
Jide muoh
Baby muo oh

Girl am going out of my mind
And even though I dont really know you
You be the reason I left Uju
Oh uh uh
I never knew

[Pre-chorus]
I never knew
your kind of girl will love a bad boy
So I ask her
What do you want from me?
She say anytime I listen to your song
E dey do me make I come close
Anytime I listen to your song
E dey do me make I
And I wanna say

[Chorus]
Ah ya ya ya ya ya ya ya
I love you boy
I cannot tell myself
MieKeRaSo
(MieKeRaSo)
Ah ya ya ya ya ya ya
I love you boy
I cannot tell myself
MieKeRaSo

[Bridge]
Girly who be wo garala
make I give you
You want am want am
Girly who be wo garala
make I give you
You want am want am

[Verse 3]
Oh godogo
Girl girl girl
Girl you’re mine
okpotokpo
Girl Girl you’re mine
Kwa kwa kwa kwa Debbie
Na she carry this kind of thing wey you carry
Okpotokpo
Na wene mighty sit for you gbogbon
Gbon gbo gbo
Roll am down girl
Whine am down girl

[Chorus]
Ah ya ya ya ya ya ya ya
I love you boy
I cannot tell myself
MieKeRaSo
(MieKeRaSo)
AH ya ya ya ya ya ya
I love you boy
I cannot tell myself
MieKeRaSo

[Bridge]
Girly who be wo garala
make I give you
You want am want am
Girly who be wo garala
Make I give you
You want am want am

Duncan Mighty – MieKeRaSo Lyrics

DOWNLOAD NOW

Duncan Mighty

Wright Jr.

Download Victor AD - No Idea Download Yemi Alade - Open Close

Related posts

Jowo Lyrics – Davido

Jowo lyrics by Davido.
Jowo lyrics by Davido - Lyrics to the song Jowo. Find...

XXXTentacion Bad vibes Forever lyrics

XXXTENTACION bad vibes forever lyrics, mp3 download , XXXTENTACION bad vibes forever lyrics video.

Download...

Intentions Lyrics – Justin Bieber

Intentions lyrics , Justin Bieber Intentions lyrics video . Intentions by Justin Bieber mp3...

Nobody Lyrics – DJ Neptune, Mr Eazi, Joeboy

Nobody lyrics , DJ Neptune Nobody lyrics video . Nobody by DJ Neptune mp3...

Infinity Lyrics – Olamide

Infinity lyrics , Olamide Infinity lyrics video . Infinity by Olamide mp3 download song

Download...

Ruger Bounce Lyrics

Ruger Bounce lyrics, mp3 download , Ruger Bounce lyrics video.

Download Bounce lyrics by Ruger

Full...

Latest posts

HANA – Spiritstalker

HANA – Spiritstalker

LION BABE – Home (Astro Raw Remix)

LION BABE – Home (Astro Raw Remix)

Sam Fender – Getting Started

Sam Fender – Getting Started

SEVENTEEN (세븐틴) – HOT

SEVENTEEN (세븐틴) – HOT

GG Magree – Blood Rush

GG Magree – Blood Rush

Curbi – Flying

Curbi – Flying

Recent Posts

  • HANA – Spiritstalker
  • LION BABE – Home (Astro Raw Remix)
  • Sam Fender – Getting Started
  • SEVENTEEN (세븐틴) – HOT
  • GG Magree – Blood Rush
  • Curbi – Flying
  • Malachiae – Yumm
  • rockabye – clean bandit Ft. anne marie & sean paul
  • GOT7 (갓세븐) – TRUTH
  • Peso Peso – Won’t Budge

Topics for you

  • ALBUM
  • Comedy Video
  • Difference Between
  • DJ Mixtape
  • Food Recipes
  • How to
  • Life Trends
  • List
  • Mobile App
  • Mobile Phone Specs
  • Movie Download
  • Movie Review
  • Movies
  • MP3 Download
  • MUSIC
  • Music Download
  • Music Lyrics
  • Nollywood Movies
  • Postal Codes
  • Profile
  • SMS Texts
  • Soccer Video
  • Tech Trends
  • Tutorial
  • Viral
  • What is?
  • Yoruba Movies

Recommended Links

  • About us
  • Contact us
  • DMCA
  • Sitemap
  • Live Scores
  • Watch Yoruba Movies Online
  • Watch Nollywood Movies Online

Copyright © 2022 MusicBunk.Net

Search