Skip to content

MusicBunk.Net Latest Songs, Movies, News

MusicBunk.Net Latest Songs, Movies, News

  • Music
  • Comedy Video
  • Movies
  • Viral Now
  • Lyrics
  • Food Recipes
  • Profile
  • SMS Texts
  • Postal Codes
  1. Home
  2. /Music Lyrics
  3. /[Lyrics] Runtown – “If E Happen For Lagos”

[Lyrics] Runtown – “If E Happen For Lagos”

Music Lyrics / December 25, 2020 / Wright Jr.

[Lyrics] Runtown – “If E Happen For Lagos” Lyrics

Runtown If E Happen For Lagos Lyrics

DOWNLOAD NOW

Runtown – “If E Happen For Lagos Lyrics”

MUSIC LYRICS/STREAM MP3

LYRICS

If you no know big man ,you never know person
You no shine your eyes ,you never see something
You never party for eko ,omo you never do nothing
Government na yawa,dem no Dey do nothing

Verse 1
Na so dem waKa ,waka , waka
Everybody searching for the answer
The matter ,matter ,matter
If you ask me ,who I go ask am
Omo Wetin Dey pa pa pa
Governor talk say na federal
The same reason why the rich is getting richer na the reason why poor man still Dey japa

If e happen for Lagos
Make e Dey inside Lagos
And as e happen for Lagos
Make e Dey inside Lagos

If you no know big man ,you never know person
You no shine your eyes ,you never see something
You never party for eko ,omo you never do nothing
Government na yawa,dem no Dey do nothing

Verse2
Gats keep am on a low
Eyes on my money gats keep am on the low
Gidi gidi gada gada no Dey win fight
So we bring the fire brother me i can’t shout

Shey cos you see me in a Bentley
You want to friend me ,just to end me
Shey na my fault say God Dey bless me

Na so dem waKa ,waka , waka
Everybody searching for the answer
The matter ,matter ,matter
If you ask me ,who I go ask am
Omo Wetin Dey pa pa pa
Governor talk say na federal
The same reason why the rich is getting richer na the reason why poor man still Dey japa

If e happen for Lagos
Make e Dey inside Lagos
And as e happen for Lagos
Make e Dey inside Lagos

If you no know big man ,you never know person
You no shine your eyes ,you never see something
You never party for eko ,omo you never do nothing
Government na yawa,dem no Dey do nothing

Runtown – “If E Happen For Lagos Lyrics“
“[Lyrics] Runtown – “If E Happen For Lagos””, 3.2 out of 5 based on 56 ratings.

DOWNLOAD NOW

Runtown

Wright Jr.

Download Solidstar – Thank You Download Mr Macaroni: Big Daddy

Related posts

Jowo Lyrics – Davido

Jowo lyrics by Davido.
Jowo lyrics by Davido - Lyrics to the song Jowo. Find...

XXXTentacion Bad vibes Forever lyrics

XXXTENTACION bad vibes forever lyrics, mp3 download , XXXTENTACION bad vibes forever lyrics video.

Download...

Intentions Lyrics – Justin Bieber

Intentions lyrics , Justin Bieber Intentions lyrics video . Intentions by Justin Bieber mp3...

Nobody Lyrics – DJ Neptune, Mr Eazi, Joeboy

Nobody lyrics , DJ Neptune Nobody lyrics video . Nobody by DJ Neptune mp3...

Infinity Lyrics – Olamide

Infinity lyrics , Olamide Infinity lyrics video . Infinity by Olamide mp3 download song

Download...

Ruger Bounce Lyrics

Ruger Bounce lyrics, mp3 download , Ruger Bounce lyrics video.

Download Bounce lyrics by Ruger

Full...

Latest posts

TAYA Not Ashamed Mp3 Audio Download

TAYA – Not Ashamed

TAYA Not Ashamed Mp3 Audio Download

TAYA – Narrow Road

TAYA Not Ashamed Mp3 Audio Download

TAYA – Carry Me Home

TAYA Not Ashamed Mp3 Audio Download

TAYA – Jesus ≥ Everything

TAYA Not Ashamed Mp3 Audio Download

TAYA – Mercy

TAYA Not Ashamed Mp3 Audio Download

TAYA – Canticle ft. Jon Guerra

Recent Posts

  • TAYA – Not Ashamed
  • TAYA – Narrow Road
  • TAYA – Carry Me Home
  • TAYA – Jesus ≥ Everything
  • TAYA – Mercy
  • TAYA – Canticle ft. Jon Guerra
  • TAYA – Lover of My Soul
  • TAYA – Getaway
  • TAYA – All Eyes on You
  • TAYA – For All My Life

Topics for you

  • ALBUM
  • Comedy Video
  • Difference Between
  • DJ Mixtape
  • Food Recipes
  • How to
  • Life Trends
  • List
  • Mobile App
  • Mobile Phone Specs
  • Movie Download
  • Movie Review
  • Movies
  • MP3 Download
  • MUSIC
  • Music Download
  • Music Lyrics
  • Nollywood Movies
  • Postal Codes
  • Profile
  • SMS Texts
  • Soccer Video
  • Tech Trends
  • Tutorial
  • Viral
  • What is?
  • Yoruba Movies

Recommended Links

  • About us
  • Contact us
  • DMCA
  • Sitemap
  • Live Scores
  • Watch Yoruba Movies Online
  • Watch Nollywood Movies Online

Copyright © 2022 MusicBunk.Net

Search