Skip to content

MusicBunk.Net Latest Songs, Movies, News

MusicBunk.Net Latest Songs, Movies, News

  • Music
  • Comedy Video
  • Movies
  • Viral Now
  • Lyrics
  • Food Recipes
  • Profile
  • SMS Texts
  • Postal Codes
  1. Home
  2. /Music Lyrics
  3. /Mind Your Bizness Lyrics – Simi ft. Falz

Mind Your Bizness Lyrics – Simi ft. Falz

Music Lyrics / April 16, 2019 / Wright Jr.

Simi ft. Falz – Mind Your Bizness Lyrics. Mind Your Bizness Lyrics by Simi and Falz – Mind Your Bizness full lyrics.

DOWNLOAD MP3

Mind Your Bizness Lyrics

Gossip

Hello
How far
I get gist for you o
Ah what’s up?
You know that girl with 20k followers on IG na
Which one?
That girl that is always shaking her bum bum
That is always doing
Oh keep popping
That girl suppose they carry filter anywhere wey she dey go o
Hehe…why na?
Omo baba na scam
Ehn?

DOWNLOAD NOW

Verse 1 – Simi

Why you too dey talk o?
Shey you no dey tire?
Ejo e nle njo wey no concern you
Na there them go find you
You no get work o
Na for your mouth dem go hear say Simisola get belle
(She don get belle)
Na for your mouth them go hear say Biliki dey sell pepper
(She sell pepper o)
Na for your mouth them go hear am
Busy body don come, may you fear am
Uncle face your work o

Chorus

Mind your business (Mind your business)
Who say make you no mind am
(Mind your business)
Busy body o
(Mind your business)
If you no like am
(Mind your business)

Gossip

Na lie
I no fit lie give you na
Kemi Sef dey there
I dey there
Her makeup don wash finish
Nothing to write home about
NO be that one come pain me passo
Na that her boyfriend

Verse 2 – Falz

Well done sir
Mr talker
Eku ise
Mr wetin no concern me reporter
Simi don marry Adekunle
But why?
Was Falz invited?
How is that your concem?
Why dont you face your work Aunty Uche?
You go chook your mouth everywhere like ekuke
You no dey let sleeping dog lie
Sweetheart Shey you know say na curiosity wey kill cat?
Leave talk, leave amebo, leave chat
Face front
Find business wey you fit start
Take tea. drink that. mind your biz wax
Open your ear when you’re listening to this track
Na for your mouth them go hear she buy three cars
But say she just use her mama do ritual (Amebo)
You say Sade just dey reach 32 years
But she never still marry, make she do fast

Chorus

Mind your business (Mind your business)
Who say make you no mind am
(Mind your business)
Busy body o
(Mind your business)
If you no like am
(Mind your business)

Gossip

Wait o
No be that her boyfriend wey dey give am porsche assurance?
Believe you me
Wetin I see no be porsche assurance
Na Okada assurance
Jesus!
God save us dear

Verse 3 – Simi

You dey put your mouth
For the thing wey no concern you
Alabosi ooo
The thing wey you dey find go find you

Chorus

Mind your business (Mind your business)
Who say make you no mind am
(Mind your business)
No be by force oh
(Mind your business)
If you no like am
(Mind your business)

DOWNLOAD NOW

Falz, Simi

Wright Jr.

Oppo A5s Specifications and Price Meizu Note 9 Specs & Price

Related posts

Jowo Lyrics – Davido

Jowo lyrics by Davido.
Jowo lyrics by Davido - Lyrics to the song Jowo. Find...

XXXTentacion Bad vibes Forever lyrics

XXXTENTACION bad vibes forever lyrics, mp3 download , XXXTENTACION bad vibes forever lyrics video.

Download...

Intentions Lyrics – Justin Bieber

Intentions lyrics , Justin Bieber Intentions lyrics video . Intentions by Justin Bieber mp3...

Nobody Lyrics – DJ Neptune, Mr Eazi, Joeboy

Nobody lyrics , DJ Neptune Nobody lyrics video . Nobody by DJ Neptune mp3...

Infinity Lyrics – Olamide

Infinity lyrics , Olamide Infinity lyrics video . Infinity by Olamide mp3 download song

Download...

Ruger Bounce Lyrics

Ruger Bounce lyrics, mp3 download , Ruger Bounce lyrics video.

Download Bounce lyrics by Ruger

Full...

Latest posts

Lil Tracy Heavenly Mp3 Audio Download

Lil Tracy – Heavenly

Lil Tracy Heavenly Mp3 Audio Download

Lil Tracy – See U in Hell

Lil Tracy Heavenly Mp3 Audio Download

Lil Tracy – Voodoo

Lil Tracy Heavenly Mp3 Audio Download

Lil Tracy – Saturn Child

iamamiwhoami walking on air Mp3 Audio Download

iamamiwhoami – walking on air

iamamiwhoami walking on air Mp3 Audio Download

iamamiwhoami – call my name

Recent Posts

  • Lil Tracy – Heavenly
  • Lil Tracy – See U in Hell
  • Lil Tracy – Voodoo
  • Lil Tracy – Saturn Child
  • iamamiwhoami – walking on air
  • iamamiwhoami – call my name
  • iamamiwhoami – thunder lightning
  • iamamiwhoami – a thousand years
  • iamamiwhoami – flying or falling
  • iamamiwhoami – changes

Topics for you

  • ALBUM
  • Comedy Video
  • Difference Between
  • DJ Mixtape
  • Food Recipes
  • How to
  • Life Trends
  • List
  • Mobile App
  • Mobile Phone Specs
  • Movie Download
  • Movie Review
  • Movies
  • MP3 Download
  • MUSIC
  • Music Download
  • Music Lyrics
  • Nollywood Movies
  • Postal Codes
  • Profile
  • SMS Texts
  • Soccer Video
  • Tech Trends
  • Tutorial
  • Viral
  • What is?
  • Yoruba Movies

Recommended Links

  • About us
  • Contact us
  • DMCA
  • Sitemap
  • Live Scores
  • Watch Yoruba Movies Online
  • Watch Nollywood Movies Online

Copyright © 2022 MusicBunk.Net

Search