Skip to content

MusicBunk.Net Latest Songs, Movies, News

MusicBunk.Net Latest Songs, Movies, News

  • Music
  • Comedy Video
  • Movies
  • Viral Now
  • Lyrics
  • Food Recipes
  • Profile
  • SMS Texts
  • Postal Codes
  1. Home
  2. /Music Lyrics
  3. /Timaya – Pull Up Lyrics ft. Burna Boy

Timaya – Pull Up Lyrics ft. Burna Boy

Music Lyrics / February 9, 2019 / Wright Jr.

Timaya ft. Burna Boy – Pull Up Lyrics

[Intro]
Eh yaya
Ya ya ya ya ya
Ya ya ya ya ya
It’s Kel P vibes
Leggo

[Timaya]
When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey make them craze
Step inna the place say the girlie dem craze

DOWNLOAD NOW

When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey burst their brain
Step inna the place say the girlie dem craze

Right now them realising
Long time ago, nobody know Soundbwoy wan analyze it
Nobody know how the thing go
Tell them make them know

[Burna Boy]
Anything can happen when the girl them come around
Them no send me before but you know dem love me now
E dey give them pepper, people say we don dey proud
As e be now, anything is allowed

[Timaya]
Pull up pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey make them craze
Step inna the place say the girlie dem craze

When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey burst their brain
Step inna the place say the girlie dem craze

Right now they realising

Say make I give it to you o
I go give it to you
All that you need to do o is dance a burukututu
Oluwa Burna lomo
I no be adetutu rara
Look! I no be mugu
I go do you magic, e be voodoo (juju)

[Timaya]
When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey make them craze
Step inna the place say the girlie dem craze

When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey burst their brain
Step inna the place say the girlie dem craze

Right now they realising
Long time ago, nobody know Soundbwoy wan analyze it
Nobody know how the thing go
Tell them, make them know

[Outro – Burna Boy]
Anything can happen when the girl them come around
Them no send me before but you know dem love me now
E dey give them pepper, people say we don dey proud
It’s STG

Timaya – Pull Up Lyrics ft. Burna Boy

DOWNLOAD NOW

Burna Boy, Timaya

Wright Jr.

Download E2M - Kirakita MP3 Download Paragon - Benz MP3

Related posts

Jowo Lyrics – Davido

Jowo lyrics by Davido.
Jowo lyrics by Davido - Lyrics to the song Jowo. Find...

XXXTentacion Bad vibes Forever lyrics

XXXTENTACION bad vibes forever lyrics, mp3 download , XXXTENTACION bad vibes forever lyrics video.

Download...

Intentions Lyrics – Justin Bieber

Intentions lyrics , Justin Bieber Intentions lyrics video . Intentions by Justin Bieber mp3...

Nobody Lyrics – DJ Neptune, Mr Eazi, Joeboy

Nobody lyrics , DJ Neptune Nobody lyrics video . Nobody by DJ Neptune mp3...

Infinity Lyrics – Olamide

Infinity lyrics , Olamide Infinity lyrics video . Infinity by Olamide mp3 download song

Download...

Ruger Bounce Lyrics

Ruger Bounce lyrics, mp3 download , Ruger Bounce lyrics video.

Download Bounce lyrics by Ruger

Full...

Latest posts

Matt Simons – The Boxer w/ Chris Ayer

Matt Simons – The Boxer w/ Chris Ayer

Matt Simons – The Boxer w/ Chris Ayer

Matt Simons – Always Have My Love

Matt Simons – The Boxer w/ Chris Ayer

Matt Simons – Years

Matt Simons – The Boxer w/ Chris Ayer

Matt Simons – In Case You Missed It

Matt Simons – The Boxer w/ Chris Ayer

Matt Simons – Self Control

Matt Simons – The Boxer w/ Chris Ayer

Matt Simons – In My Head – Interlude

Recent Posts

  • Matt Simons – The Boxer w/ Chris Ayer
  • Matt Simons – Always Have My Love
  • Matt Simons – Years
  • Matt Simons – In Case You Missed It
  • Matt Simons – Self Control
  • Matt Simons – In My Head – Interlude
  • Matt Simons – Better Tomorrow
  • Matt Simons – Cold
  • Matt Simons – Too Much
  • Matt Simons – Identity Crisis

Topics for you

  • ALBUM
  • Comedy Video
  • Difference Between
  • DJ Mixtape
  • Food Recipes
  • How to
  • Life Trends
  • List
  • Mobile App
  • Mobile Phone Specs
  • Movie Download
  • Movie Review
  • Movies
  • MP3 Download
  • MUSIC
  • Music Download
  • Music Lyrics
  • Nollywood Movies
  • Postal Codes
  • Profile
  • SMS Texts
  • Soccer Video
  • Tech Trends
  • Tutorial
  • Viral
  • What is?
  • Yoruba Movies

Recommended Links

  • About us
  • Contact us
  • DMCA
  • Sitemap
  • Live Scores
  • Watch Yoruba Movies Online
  • Watch Nollywood Movies Online

Copyright © 2022 MusicBunk.Net

Search