Skip to content

MusicBunk.Net Latest Songs, Movies, News

MusicBunk.Net Latest Songs, Movies, News

  • Music
  • Comedy Video
  • Movies
  • Viral Now
  • Lyrics
  • Food Recipes
  • Profile
  • SMS Texts
  • Postal Codes
  1. Home
  2. /Music Lyrics
  3. /Why Lyrics – Victor AD ft Erigga

Why Lyrics – Victor AD ft Erigga

Music Lyrics / February 23, 2019 / Wright Jr.

Why Lyrics

[Intro]
It’s Victor AD na na na

[Verse 1 – Victor AD]
Bros E for better if them slap me
Say e for better make dem throw me punch
I just got back from London
Aih! my people still dey sell their vote
For bag of rice wey no carry beans
The food no go complete if e no carry meat

DOWNLOAD NOW

Aih
Before I see welcome to Nigeria
Na blackout I take know say I dey Nigeria
It’s so painful
Say the story no change at all
And it’s so painful
Say the leaders no change at all

[Pre-Chorus – Victor AD]
I believe say you get the voltage and power to rise when I fall
Na the reason why I put you there
I believe say you get everything to make this people tall
Na the reason why I put you there

And now you don dey break my heart
Say, make the people cry
No be the reason why I put you there
And if I get the power to change it, I go bring you down
But who next I go put for there?

[Chorus – Victor AD]
And I say
Oh why? oh why? oh
Oh why? oh why? oh
Eheh
Oh why? oh why? oh
Oh why? oh why? oh

[Verse 2 – Erigga]
What if I tell you ‘I was right’
And I tell you ‘you were wrong?’
That everything will be alright
But only inside my song
You will find peace of mind
Because in a crazy world
Who everybody dey call craze, na em normal
Check Instablog

Which country for this world dey use 50 years do light
I dey London dey drive, I no even use full light
Cause everywhere bright
Even bright pass we leaders
For their mind, we be smallie with primary three reader

(?) say e dey go stadium
Na big (?)
As we dey see am so,e wear (?) for party polo
So when you feel say you dey fool us with yeye promise
We dey fool you too
Your lies dey make us wan vomit

[Pre-Chorus – Victor AD]
I believe say you get the voltage and power to rise when I fall
Na the reason why I put you there
I believe say you get everything to make this people tall
Na the reason why I put you there

And now you don dey break my heart
Say, make the people cry
No be the reason why I put you there
And if I get the power to change it, I go bring you down
But who next I go put for there?

[Chorus/Outro – Victor AD]
And I say
Oh why? oh why? oh
Oh why? oh why? oh
Eheh
Oh why? oh why? oh
Oh why? oh why? oh
As e dey pain me eh


DOWNLOAD NOW

Erigga, Victor AD

Wright Jr.

Timaya The Mood Lyrics Frank Edwards Happiness Lyrics

Related posts

Jowo Lyrics – Davido

Jowo lyrics by Davido.
Jowo lyrics by Davido - Lyrics to the song Jowo. Find...

XXXTentacion Bad vibes Forever lyrics

XXXTENTACION bad vibes forever lyrics, mp3 download , XXXTENTACION bad vibes forever lyrics video.

Download...

Intentions Lyrics – Justin Bieber

Intentions lyrics , Justin Bieber Intentions lyrics video . Intentions by Justin Bieber mp3...

Nobody Lyrics – DJ Neptune, Mr Eazi, Joeboy

Nobody lyrics , DJ Neptune Nobody lyrics video . Nobody by DJ Neptune mp3...

Infinity Lyrics – Olamide

Infinity lyrics , Olamide Infinity lyrics video . Infinity by Olamide mp3 download song

Download...

Ruger Bounce Lyrics

Ruger Bounce lyrics, mp3 download , Ruger Bounce lyrics video.

Download Bounce lyrics by Ruger

Full...

Latest posts

Tory Lanez – IT DOESN’T MATTER

Tory Lanez – IT DOESN’T MATTER

OMB Peezy – Mufasa ft. G Herbo

OMB Peezy – Mufasa ft. G Herbo

Oliver Tree – I Hate You

Oliver Tree – I Hate You

Mabel & 24kGoldn – Overthinking

Mabel & 24kGoldn – Overthinking

Logic – Vinyl Days ft. DJ Premier

Logic – Vinyl Days ft. DJ Premier

Lil PJ – South Side

Lil PJ – South Side

Recent Posts

  • Tory Lanez – IT DOESN’T MATTER
  • OMB Peezy – Mufasa ft. G Herbo
  • Oliver Tree – I Hate You
  • Mabel & 24kGoldn – Overthinking
  • Logic – Vinyl Days ft. DJ Premier
  • Lil PJ – South Side
  • Kuttem Reese – Back In That Mode
  • Hurricane Wisdom – How It Feels Ft. YNW BSlime
  • FCG Heem – Walkin Lick
  • bbno$ – piccolo

Topics for you

  • ALBUM
  • Comedy Video
  • Difference Between
  • DJ Mixtape
  • Food Recipes
  • How to
  • Life Trends
  • List
  • Mobile App
  • Mobile Phone Specs
  • Movie Download
  • Movie Review
  • Movies
  • MP3 Download
  • MUSIC
  • Music Download
  • Music Lyrics
  • Nollywood Movies
  • Postal Codes
  • Profile
  • SMS Texts
  • Soccer Video
  • Tech Trends
  • Tutorial
  • Viral
  • What is?
  • Yoruba Movies

Recommended Links

  • About us
  • Contact us
  • DMCA
  • Sitemap
  • Live Scores
  • Watch Yoruba Movies Online
  • Watch Nollywood Movies Online

Copyright © 2022 MusicBunk.Net

Search