Skip to content

MusicBunk.Net Latest Songs, Movies, News

MusicBunk.Net Latest Songs, Movies, News

  • Music
  • Comedy Video
  • Movies
  • Viral Now
  • Lyrics
  • Food Recipes
  • Profile
  • SMS Texts
  • Postal Codes
  1. Home
  2. /SMS Texts
  3. /Pidgin English Love SMS Wishes And Quotes For Love

Pidgin English Love SMS Wishes And Quotes For Love

SMS Texts / October 13, 2021 / Wright Jr.

If you want wish your yori-yori wey you dey miss better love wishes, you fit take this Pidgin English Love SMS Wishes And Quotes For Love take quote some better sweet for something love message wey go make am dey feel you for mind. Love is unique and if there is one thing that makes the heart merry, that na the love wey your person dey feel for you. Make you no dey shy, share this funny sweet naija love message for the person wey you love.

DOWNLOAD NOW

Pidgin English Love SMS Wishes

[1]. Nothing go take your love away from me. As long as I dey see another day, na your love I go follow till the end.

[2]. Who fit take your love away from me. Abi na sickness or wetin people talk? I don decide for you and na so e go be forever.

[3]. Make them talk, make them say. That na their own palava. For me, na you be the one, my all and only one.

[4]. I not fit believe say na you be the song wey I dey sing. Na now I believe Bob Marley song – is this love, is this love that am feeling.

[5]. How I for take believe say na you go be my everyday dream. Now wey you be the one, I bless the day I found you.

Tags: Funny Naija Quotes Wey Go Make You Laugh

Pidgin English Love SMS Quotes For Love

[6]. Small time wey I no see you, na so I dey miss you badly. Abbey, show face quick before loneliness kill me.

[7]. You be like angel wey dem send to brighten my day. Just to see you talk and smile, that na wetin dey bring joy and happiness to my soul.

[8]. My world, I want make you know say na you be my true love, my blessed angel, true friend and the person I dey die for.

[9]. Ever since I find you, you don turn my sorrow into joy, shame into laughter, weakness into strength. For your love, you will ever be my number one no matter what.

[10]. Wetin for make me resist your love wey dey too pure. Your love don bless my soul and wetin I fit do, na to love you like you have done to me.

[11]. Na you be the very best wey them make for me. Our love go be like union make in heaven. Make you no fear, na you be my final bus-stop.

DOWNLOAD NOW

Wright Jr.

Naija Pidgin Beautiful SMS For My Angel Naija Pidgin Love SMS For The One You Love

Related posts

Naija Pidgin Love SMS For The One You Love

Love assurance na better thing wey go give your person that sense of belonging....

Naija Pidgin Beautiful SMS For My Angel

Naija sabi the thing. This we country na better place for happy people. My...

My Love For You Will Never Die Messages

Sweet and romantic collections of love messages for husband, wife and the one you...

You’re The Love Of My Life SMS Messages

Here we are with some uniquely touching You’re The Love Of My Life SMS...

You’re My Heart Love SMS Messages

The one you love is the one that makes you feel so special. When...

Tears Of Love Romantic Messages For Love

When you love and felt the sweet tears of love flowing right from your...

Latest posts

ONEUS(원어스) – Bring it on(덤벼)

ONEUS(원어스) – Bring it on(덤벼)

Redondo x MALARKEY x Galluxy – Never Stop

Redondo x MALARKEY x Galluxy – Never Stop

Thrice – Dead Wake

Thrice – Dead Wake

Kalush Orchestra – Stefania

Kalush Orchestra – Stefania

Emanuel – Ernesto

Emanuel – Ernesto

Eric Bellinger & Hitmaka – Hit Eazy

Eric Bellinger & Hitmaka – Hit Eazy

Recent Posts

  • ONEUS(원어스) – Bring it on(덤벼)
  • Redondo x MALARKEY x Galluxy – Never Stop
  • Thrice – Dead Wake
  • Kalush Orchestra – Stefania
  • Emanuel – Ernesto
  • Eric Bellinger & Hitmaka – Hit Eazy
  • Big30 – No Hospital Gang
  • $NOT – ALONE feat. Trippie Redd
  • Ralfy The Plug – HoodRat Feat. OTM
  • Momoiro Clover Z – Shukuten

Topics for you

  • ALBUM
  • Comedy Video
  • Difference Between
  • DJ Mixtape
  • Food Recipes
  • How to
  • Life Trends
  • List
  • Mobile App
  • Mobile Phone Specs
  • Movie Download
  • Movie Review
  • Movies
  • MP3 Download
  • MUSIC
  • Music Download
  • Music Lyrics
  • Nollywood Movies
  • Postal Codes
  • Profile
  • SMS Texts
  • Soccer Video
  • Tech Trends
  • Tutorial
  • Viral
  • What is?
  • Yoruba Movies

Recommended Links

  • About us
  • Contact us
  • DMCA
  • Sitemap
  • Live Scores
  • Watch Yoruba Movies Online
  • Watch Nollywood Movies Online

Copyright © 2022 MusicBunk.Net

Search